Verse 1
If Say Na Winchi Winchi I For Fire Burn,
Ohhh girl you're a criminal yeah, you dey tiff you no get gun
I been think say I be baddest boy
Mother of my first son, she dey love she gimme joy
Pre - chorus
Ohh girl you're final finisher yh
You dey gimme joy you no gimme sadness
I go take my time to treat you well (×2)
CHORUS
Oh Tananananananana you dey gimme Joy
Ohhh baby girl please don't kill the boy (×2)
FIRST VERSE
wait wait alisha
Pretty lady come closer nw
Me I love your lifestyle
Baby girl no mind catenate o
Couple million thunder
To all those niggers out
For your matter baby
Me I go tie banderna oh
E be you E be you
Shawty girl say na you na you
E be you E be you
Pretty girl way I the think about oh
E be you E be you
Baby girl no go pull that trigger
E be you E be you
Girl me I fit commit murder oh
REPEAT PRE CHORUS
REAPEAT CHORUS
HOOK
baby girl…..
don’t go…..
Shawty girl stay with me
LAST VERSE
Fine girl, my sunita
She burst my brain, she make me shiver
I never see thing wey go make me leave her
Your friends dem fine but your bumbum bigger
Ahhhh killi person, she wan murder me
Dis girl wan killi person, she wan murder me